My Girl

E Kelly & King Perryy - Pop, Afrobeats
My Girl
0 Plays
May 8, 2020.
Lyrics
It's King Perryy pon deck Abena say na you Dey my mind baby No be play Seyyougon be mine(Uh) And you know say you beGod design for me Baby me never leave your side o Youaremineyou are mineYeah Yeah YO You aremine you are mine Yeah Yeah Say tell me what do you what yeah Say tell me what do you need Sake of I give you my heart yeah Sey you go take care for me Meeeeeee You are mine you are mine Yeah Yeah YO You are mine you are mine Yeah Yeah Me ah fi give you everything wey ya want Me ah fi give you everything wey ya need They wan put an end to our love But we go still dey eventually Ouuu wwwiii Yeah You make me smile all day Oh my baby just whine pon me (eh) Give you my heart all day And my loving especially You are mine you are mine yeah Yeah WO You are mine you are mine yeah Yeah Say tell me what do you what Gyal Say tell me what do you need Sake of I give you my heart yeah Sey you go Dey there for me Meeeeee You are mine you are mine yeah Yeah YO You are mine you are mine yeah Yeah Wey all the Gyal em here to party just Come make you whine up the ting for papi Wey all the Gyal em here to party just Come make you whine up the ting for papi Back it up Back it up All the gyal dem balance it up Back it up Back it up All the gyal dem balance it up Say tell me what do you what Gyal Say tell me what do you need Sake of I give you my heart yeah Sey you go Dey there for me Meeeeeee You are mine you are mine yeah Yeah YO You are mine you are mine yeah Yeah
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- SYN-X
- King Perryy
- E Kelly